Akpors’ elder brother,
Rukewe, traveled to
London months ago,
leaving behind Akpors,
their aged mom & their
pet cat, kelly. Last week
Rukewe called from
London to know how
they’re doing…
RUKEWE: Akpors how
una dey now, how kelly?
AKPORS: Kelly done die.
RUKEWE (after a pause):
Akpors you for use small
small reveal dis kin bad
news na. U for jus say d
cat fall inside well but
neighbors de try comot
am. Den when I call again,
u go say e break neck
small but vet doctor dey
try revive am. Den when I
call again, u go say dem
try their best but dem no
fit save am. Na so dem
dey reveal bad news in a
mature way. u hear me?
AKPORS: Yes bros no p.
RUKEWE: Ok. how mama
na?
AKPORS: Bros. mama sef
fall inside well o, but
neighbors dey try comot
am. (Phone cuts)Rukewe
has been admitted in a
private
hospital in London after
going into coma.
No comments:
Post a Comment